🤣🤣🤣🤣🤣🤣
hanny_98 chat messages & community feed
Browse all chat messages from hanny_98's Kick streams. View real-time and past conversations, community interactions, and chat history in one place.
Chat messages

Ehiii mummy we love him like that ooooo
Jarvis don't be shy please
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Wehrey ni peller ajeh🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣
Ahhh 🤣🤣🤣🤣🤣

God bless the tea
Wehrey *******
congratulations
Amen
congratulations 💥💥💥💥
congratulate yourself if you never miss state tour for once ..u sef no small ajeh.
Ahhh thank God ooooo
That's it my love...Nah our fave go leave for them once they pave way for him 💯💯💯
If you like follow any wehrey wey no get talent here....Nah only my fave I Sabi for app for now till Jarvis comes in
you dey quarter to teeeh ajeh
Crowd no even allow us see those fans wey bring Gift for OGO abi dey no bring any gift nie?
Abeg make gallant carry peller..leg arch is real oooo🥹🥹🥹🥹🥹
At times this No way be like comic relief make we no lie